Utilizamos cookies propias y de terceros para mejorar la experiencia de navegación, y ofrecer contenidos y publicidad de interés. Al continuar con la navegación entendemos que se acepta nuestra política de cookies.
We have placed cookies on your computer to help make this website better. You can change your cookie settings at any time. Otherwise we will assume you accept our policy of cookies and you are ok to continue.
Aceptar
Go to page 1 ... 470, 471, 472, 473, 474, 475, 476 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
Oye, na how many friends you get for your friend list, cos i cant believa you hav 638 friends your achievement dey say

i be tel u say d gy na evry activ manager frnd, u b tinks na lie
12/01/2013 13:33
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
I wan cast-out demon comot 4rm these boiz http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=19401 body 2da.
Midd, i fit do d miracle?
12/01/2013 13:42
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Na yu djooor, you no sabi Bus from boss

hahahaha,anywic way.midd u ar not serious....
12/01/2013 13:44
  🦊3773™ - Div3/Gr6
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Oye, na how many friends you get for your friend list, cos i cant believa you hav 638 friends your achievement dey say

yeah,its 638......and i think the highest level of friend achievement,i mean to unlock all,is 250....
12/01/2013 13:46
  🦊3773™ - Div3/Gr6
Username
21587 msgs.
Golden Ball
elfolksy said:
midd said:
Oye, na how many friends you get for your friend list, cos i cant believa you hav 638 friends your achievement dey say

i be tel u say d gy na evry activ manager frnd, u b tinks na lie

actually,should be around 800 by the end of the season
12/01/2013 13:49
  🦊3773™ - Div3/Gr6
Username
9897 msgs.
Golden Ball
elfolksy said:
I wan cast-out demon comot 4rm these boiz http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=19401 body 2da.
Midd, i fit do d miracle?

That guy don destroy me last week, i no forget i go take do am next round.
12/01/2013 13:53
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
Whatamidoinghere said:
elfolksy said:
I wan cast-out demon comot 4rm these boiz http://en3.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=19401 body 2da.
Midd, i fit do d miracle?

That guy don destroy me last week, i no forget i go take do am next round.

o boi, u wan mak i de shiver? I wan positiv encouragmnt oh
12/01/2013 13:58
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
elfolksy said:
midd said:
Oye, na how many friends you get for your friend list, cos i cant believa you hav 638 friends your achievement dey say

i be tel u say d gy na evry activ manager frnd, u b tinks na lie

actually,should be around 800 by the end of the season

o boi oh. Me get 68, am tinkin of deleting som sef. 2 much 4 me 2 handle.
12/01/2013 13:59
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Any interest....> 81prog 56ave LF....22yrs on auction...ends very soon http://en.strikermanager.com/jugador.php?id_jugador=4319506 12/01/2013 13:59
  🦊3773™ - Div3/Gr6
Username
21587 msgs.
Golden Ball
elfolksy said:
Oyewale said:
elfolksy said:
midd said:
Oye, na how many friends you get for your friend list, cos i cant believa you hav 638 friends your achievement dey say

i be tel u say d gy na evry activ manager frnd, u b tinks na lie

actually,should be around 800 by the end of the season

o boi oh. Me get 68, am tinkin of deleting som sef. 2 much 4 me 2 handle.

hahahahahahahaha..........so when i say someone is my friend.....its ...T.....
12/01/2013 14:02

473