Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: midd said: Oyewale said: midd said: For your mind. Tiiiiiiiiiifffff, so you can steal my players abi ![]() ![]() ![]() ![]() you,you get players? Tiiiif, at allll at allll na ![]() .........na him bad pass ![]() ![]() ![]() what ![]() |
08/01/2013 11:56 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... | 08/01/2013 11:58 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: For your mind. Tiiiiiiiiiifffff, so you can steal my players abi ![]() ![]() ![]() ![]() you,you get players? Tiiiif, at allll at allll na ![]() better...u sef kno sey dose 1s no be player.... dos im CFs na bricklayers nah, dem go hlp design ur opponent net ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
08/01/2013 11:58 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Dem dey plant igbo for your head Oye ![]() |
08/01/2013 11:59 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
elfolksy said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: For your mind. Tiiiiiiiiiifffff, so you can steal my players abi ![]() ![]() ![]() ![]() you,you get players? Tiiiif, at allll at allll na ![]() better...u sef kno sey dose 1s no be player.... dos im CFs na bricklayers nah, dem go hlp design ur opponent net ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hahahahahahahaha,na u said dat 1 o o o o.... |
08/01/2013 12:00 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: For your mind. Tiiiiiiiiiifffff, so you can steal my players abi ![]() ![]() ![]() ![]() you,you get players? Tiiiif, at allll at allll na ![]() better...u sef kno sey dose 1s no be player.... dos im CFs na bricklayers nah, dem go hlp design ur opponent net ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na una sabi Oº°˚˚° ![]() |
08/01/2013 12:00 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Dem dey plant igbo for your head Oye ![]() all you know is igggbbo,abeg take am softly o o |
08/01/2013 12:01 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... yeeeeeeeeeeeeee whr u c GBEMI |
08/01/2013 12:04 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: Oyewale said: Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... yeeeeeeeeeeeeee whr u c GBEMI d truth pleeaas |
08/01/2013 12:05 |
🦊3773™ - Div3/Gr6 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: Oyewale said: Hey,juhulius,abeg,4 Gods sake,who is GBEMI... yeeeeeeeeeeeeee whr u c GBEMI No mind am Oº°˚˚° , igbo tooo much for the guy |
08/01/2013 12:07 |
- Div/Gr | ||