Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: elfolksy said: i go start wt u b dat Midd na coins u go dey c. U beta use Oyewale, dat guy na 1000note hin head go comot i mean say na ur team i go test am on! Wetin u wan start ? |
02/01/2013 17:27 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: elfolksy said: midd said: elfolksy said: i go start wt u b dat Midd na coins u go dey c. U beta use Oyewale, dat guy na 1000note hin head go comot i mean say na ur team i go test am on! Wetin u wan start ? 2 hostile ur key players |
02/01/2013 17:35 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: elfolksy said: midd said: elfolksy said: i go start wt u b dat Midd na coins u go dey c. U beta use Oyewale, dat guy na 1000note hin head go comot i mean say na ur team i go test am on! Wetin u wan start ? 2 hostile ur key players Abeg, do am shapaly! |
02/01/2013 17:37 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
until cork grow teeth | 02/01/2013 18:13 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: until cork grow teeth Hahahahaha! Walahi, if to say u serious ni, i go shapaly promote my CF make u hostile am |
02/01/2013 18:20 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
So after all dis, i just miss 400 page. Nna mehn... 500page loading | 02/01/2013 18:20 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: So after all dis, i just miss 400 page. Nna mehn... 500page loading Na me go 1st start am, |
02/01/2013 18:21 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
mid u serious if yes tel me hw much | 02/01/2013 18:25 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
orchmaan said: mid u serious if yes tel me hw much shey for my CF ?? |
02/01/2013 18:29 |
- Div/Gr | ||
Username
9897 msgs.
Golden Ball
|
72 prog mids in my netherland school if you want them, pm me make i promote give you. | 02/01/2013 18:57 |
- Div/Gr | ||