Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Get ur gear ready, its about the time. abeg no loud am we nigga we go show does oyibo say we smart gan i hope so i hope so too oh. The past 2 seasons now, i hvnt bn abl 2 pick any player. so e dey alway dey turf like dat? Me think say na play play tinz oooo d tin turf die. 1 player dat u ar eyeing, over 70 other managers ar also eyeing him. Ntwrk always play a major part 4 ds our country. |
01/01/2013 20:49 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Get ur gear ready, its about the time. abeg no loud am we nigga we go show does oyibo say we smart gan i hope so i hope so too oh. The past 2 seasons now, i hvnt bn abl 2 pick any player. so e dey alway dey turf like dat? Me think say na play play tinz oooo you will experience it today......in just 1-3 mins all is gone..... 1-3min too much sef. Unda 30secs, de ar al gone. |
01/01/2013 20:52 |

01/01/2013 20:53 |

01/01/2013 20:55 |

2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Oyewale said: Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Get ur gear ready, its about the time. abeg no loud am we nigga we go show does oyibo say we smart gan i hope so i hope so too oh. The past 2 seasons now, i hvnt bn abl 2 pick any player. so e dey alway dey turf like dat? Me think say na play play tinz oooo you will experience it today......in just 1-3 mins all is gone..... 1-3min too much sef. Unda 30secs, de ar al gone. hahahahahahahaha i don die well na to try sha me sef dey calco..... |
01/01/2013 21:02 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Make una put me 4 line na. Wetin una dey yarn hia? | 01/01/2013 21:05 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: Make una put me 4 line na. Wetin una dey yarn hia? hostile release clause end 2nyt so we dey spot manager wey we go use as scape goat who no resign there player +1 |
01/01/2013 21:15 |
- Div/Gr | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Hahahahahahaha.... Smart 9ja guyz. We no dey dull at all. | 01/01/2013 21:20 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
chikaotuu said: Hahahahahahaha.... Smart 9ja guyz. We no dey dull at all. abi now nigga on point |
01/01/2013 21:23 |
- Div/Gr | ||