Go to page 1 ... 309, 310, 311, 312, 313, 314, 315 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
2748 msgs.
Best scorer
Whch 1 b mmt again ? 23/12/2012 16:38
  - Div/Gr
Username
2484 msgs.
Best scorer
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Y i go Flatta you! You b Boss na!

nice one,na god go punish u boss wetin,4 wia abeg djor......

Hahahahaha!! If na still small gods, it goood, GOD supersids

bros no they wyn us na u be bus now
23/12/2012 16:44
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
Whch 1 b mmt again ?

hahahaha, i think,you saw the meaning now....baba o..,double twallee
23/12/2012 16:44
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2484 msgs.
Best scorer
Una no dey go church? 23/12/2012 16:46
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Juhulius said:
Una no dey go church?

hahahahahaha....if ur hand pass head,dt 1 na halleluyah....d one wey no pass head na twallee
1 hand>half twallee,both hand>double twallee
23/12/2012 16:52
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2484 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
Juhulius said:
Una no dey go church?

hahahahahaha....if ur hand pass head,dt 1 na halleluyah....d one wey no pass head na twallee
1 hand>half twallee,both hand>double twallee

wa gbayi baba mi ur enemy no go follow u enter 2013
23/12/2012 16:54
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
Am +25mil rich..! I cant shout..! Striker Kings v4.0 here i come


As i don join now, nothing for you oh.....am d next champ........winks........
23/12/2012 17:06
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
Juhulius said:
Oyewale said:
Juhulius said:
Una no dey go church?

hahahahahaha....if ur hand pass head,dt 1 na halleluyah....d one wey no pass head na twallee
1 hand>half twallee,both hand>double twallee

wa gbayi baba mi ur enemy no go follow u enter 2013

hahahahahahaha,na so
23/12/2012 17:09
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
2484 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
Am +25mil rich..! I cant shout..! Striker Kings v4.0 here i come


As i don join now, nothing for you oh.....am d next champ........winks........

u sha lyk to dey always make mouth
23/12/2012 17:11
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
elfolksy said:
midd said:
Am +25mil rich..! I cant shout..! Striker Kings v4.0 here i come


As i don join now, nothing for you oh.....am d next champ........winks........

hahahahahaha........midd!!??
23/12/2012 17:11
  🦊3773™ - Div2/Gr1
     
Go to page 1 ... 309, 310, 311, 312, 313, 314, 315 ... 503
312