Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? Na P.S3 sure pass hehe, mak i com flog u 4 dat PS3? |
22/12/2012 19:44 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? Na P.S3 sure pass hehe, mak i com flog u 4 dat PS3? For your mind |
22/12/2012 19:49 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: elfolksy said: midd said: chikaotuu said: Midd don relax dis tym around. Na u elfosky dey make noise for here ba? Na P.S3 sure pass hehe, mak i com flog u 4 dat PS3? For your mind na sure tin i de tel u oh, no duling |
22/12/2012 19:52 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Oyewale said: Am about the history...have not played against him before...we are just friends na im b say no no am at al b dat oh.....na 4 field of play u go no am beta elfolksy ur mouth too much i check ur league nutin dey there all of una na moi moi abeg go sitdown haha....u own na akamu grp, imagin wit dat ur scrap squad u de ride 4 no 1.......i bet say na landslide victory my boiz go do u team make we settle am wit friendly next season b4 i change my formation i go show u pepper hehehe.....walk ova match 4 ma boiz b dat oh.....i sure say my team go get achievemnt pt wit dat gam, 'gr8 win'. |
22/12/2012 19:55 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Oyewale said: Am about the history...have not played against him before...we are just friends na im b say no no am at al b dat oh.....na 4 field of play u go no am beta elfolksy ur mouth too much i check ur league nutin dey there all of una na moi moi abeg go sitdown haha....u own na akamu grp, imagin wit dat ur scrap squad u de ride 4 no 1.......i bet say na landslide victory my boiz go do u team make we settle am wit friendly next season b4 i change my formation i go show u pepper hehehe.....walk ova match 4 ma boiz b dat oh.....i sure say my team go get achievemnt pt wit dat gam, 'gr8 win'. lolx i no get your time again |
22/12/2012 20:22 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Juhulius said: elfolksy said: Oyewale said: Am about the history...have not played against him before...we are just friends na im b say no no am at al b dat oh.....na 4 field of play u go no am beta elfolksy ur mouth too much i check ur league nutin dey there all of una na moi moi abeg go sitdown haha....u own na akamu grp, imagin wit dat ur scrap squad u de ride 4 no 1.......i bet say na landslide victory my boiz go do u team make we settle am wit friendly next season b4 i change my formation i go show u pepper hehehe.....walk ova match 4 ma boiz b dat oh.....i sure say my team go get achievemnt pt wit dat gam, 'gr8 win'. lolx i no get your time again hahahaha, u don giv up aready? |
22/12/2012 21:29 |
- Div/Gr | ||
Username
232 msgs.
Substitute
|
c guyz lets settle dis in our private league | 22/12/2012 21:46 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hahahahahahahahahaha......am enjoying this | 22/12/2012 22:07 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Rubbish | 23/12/2012 01:16 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
chikaotuu said: Rubbish what? |
23/12/2012 02:40 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||