Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: Hope say una don start una Catering bah, for those that have home game. Walex, abeg i nid dat ur OYE, mak him com de wash plate for me oh. Hahaha!! Shey dem don activate am ni ?? |
22/12/2012 11:53 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: elfolksy said: am always on mobile phone Wetin you cun dey use do 4mation ?? I just do 4 formation keep oh, i com de switch depending on players i hav. Dats y am i doubt of loaning dat ur RM cos i dnt hav formatn dat covers RM The Browser you use don am dem dey ask, not if you are a mobile user |
22/12/2012 11:56 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: elfolksy said: midd said: elfolksy said: am always on mobile phone Wetin you cun dey use do 4mation ?? I just do 4 formation keep oh, i com de switch depending on players i hav. Dats y am i doubt of loaning dat ur RM cos i dnt hav formatn dat covers RM The Browser you use don am dem dey ask, not if you are a mobile user no oh, he means wich 1 u de always use 2 access strikermanager in general, not d 1 use 2 dev formatn. Excpt u wnt mak i tel am say na operi_mini_7.2, cos dats wat i use. Buh den, i c option of mobile dia, wich means mobile phone usage. |
22/12/2012 12:07 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: elfolksy said: midd said: elfolksy said: am always on mobile phone Wetin you cun dey use do 4mation ?? I just do 4 formation keep oh, i com de switch depending on players i hav. Dats y am i doubt of loaning dat ur RM cos i dnt hav formatn dat covers RM The Browser you use don am dem dey ask, not if you are a mobile user no oh, he means wich 1 u de always use 2 access strikermanager in general, not d 1 use 2 dev formatn. Excpt u wnt mak i tel am say na operi_mini_7.2, cos dats wat i use. Buh den, i c option of mobile dia, wich means mobile phone usage. Definitely!! The one use i̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ doing your formation is the one you use i̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ accessimg SM. Mobile usage is anoda tin entirely . All the browser he stated are meant for PC |
22/12/2012 12:14 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: elfolksy said: midd said: elfolksy said: midd said: elfolksy said: am always on mobile phone Wetin you cun dey use do 4mation ?? I just do 4 formation keep oh, i com de switch depending on players i hav. Dats y am i doubt of loaning dat ur RM cos i dnt hav formatn dat covers RM The Browser you use don am dem dey ask, not if you are a mobile user no oh, he means wich 1 u de always use 2 access strikermanager in general, not d 1 use 2 dev formatn. Excpt u wnt mak i tel am say na operi_mini_7.2, cos dats wat i use. Buh den, i c option of mobile dia, wich means mobile phone usage. Definitely!! The one use i̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ doing your formation is the one you use i̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ accessimg SM. Mobile usage is anoda tin entirely . All the browser he stated are meant for PC Oh, so u mean the option 'mobile' is also for PC? And pls tell me which company are the maker of 'mobile' app for PC browser? |
22/12/2012 12:30 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Guy, go sleep djooor ! | 22/12/2012 12:38 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: Guy, go sleep djooor ! Yess Boss! Buh u no gree tel me wetin 'mobile' 4 d option mean oh! |
22/12/2012 12:47 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hahahahahaha,men i don miss....300pages,what a thread,lets go guys | 22/12/2012 13:01 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
CDF/RDF prog 70+ averg 55+ low price pls contact me abeg | 22/12/2012 13:13 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Juhulius said: CDF/RDF prog 70+ averg 55+ low price pls contact me abeg haahaa,u stil dey luk 4 RDF |
22/12/2012 13:16 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||