Go to page 1 ... 272, 273, 274, 275, 276, 277, 278 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
Username
2186 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
elfolksy said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale, abi u go join Striker King V.5 nxt season,. We ar recruiting worthy Opponents, dats if u ar truly worthy and man enuf

hahahahahaha,i know much about that league than you do...i have a pl,sorry

Una poor n stingy 4 una league sef, am sure say na 1mil una dey use regista. Outta all d money una dey get.

6m.... you cant afford that,i think

RFM PL: http://en3.strikermanager.com/liga_privada.php?id_liga=40470

Does it look like 6m per Manager PL? Wale y u b lienus? U de jonz Midd bah?

hahahaha,am talking about the one for the new season... squirrel

u don count egg wey neva hatch? Buh na d curent season una bn de yarn abt nah. Mayb sef dat striker king go be 10m

Midd, if space i go join that PL since me and you no get IP issue.
19/12/2012 03:05
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
elfolksy said:
U don c where cork de bark? Am sure Akpors wil nt 4gt his name

hahahahahahahahaha....cork you mean...infact..........u be akpor.....

Chai u b autentic akpors. Since cork no fit bak, dats hw akpors can nt 4gt his name, im no go even alw anoda bear am.
19/12/2012 03:08
  - Div/Gr
Username
2704 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
Oyewale said:
elfolksy said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale said:
midd said:
Oyewale, abi u go join Striker King V.5 nxt season,. We ar recruiting worthy Opponents, dats if u ar truly worthy and man enuf

hahahahahaha,i know much about that league than you do...i have a pl,sorry

Una poor n stingy 4 una league sef, am sure say na 1mil una dey use regista. Outta all d money una dey get.

6m.... you cant afford that,i think

RFM PL: http://en3.strikermanager.com/liga_privada.php?id_liga=40470

Does it look like 6m per Manager PL? Wale y u b lienus? U de jonz Midd bah?

hahahaha,am talking about the one for the new season... squirrel

u don count egg wey neva hatch? Buh na d curent season una bn de yarn abt nah. Mayb sef dat striker king go be 10m

Midd, if space i go join that PL since me and you no get IP issue.

You sure say you want to join?
19/12/2012 07:27
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
U don c where cork de bark? Am sure Akpors wil nt 4gt his name

cork abi cock ??????
19/12/2012 07:52
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Elf, shey you go join truly ni??? Recruiting tinz* Oº°˚˚° 19/12/2012 07:55
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
Elf, shey you go join truly ni??? Recruiting tinz* Oº°˚˚°

Yeah mahn, i wana dine with the kings.
19/12/2012 08:59
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
midd said:
elfolksy said:
U don c where cork de bark? Am sure Akpors wil nt 4gt his name

cork abi cock ??????

Na wich 1 b d corect speling sef? Anyway no blam me na bak of class i de stay 4 class, i com face d bak join ma.
19/12/2012 09:02
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
elfolksy said:
U don c where cork de bark? Am sure Akpors wil nt 4gt his name

cork abi cock ??????

Na wich 1 b d corect speling sef? Anyway no blam me na bak of class i de stay 4 class, i com face d bak join ma.

Bak of class abi na nite school u go?
19/12/2012 09:19
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
elfolksy said:
midd said:
elfolksy said:
U don c where cork de bark? Am sure Akpors wil nt 4gt his name

cork abi cock ??????

Na wich 1 b d corect speling sef? Anyway no blam me na bak of class i de stay 4 class, i com face d bak join ma.

Bak of class abi na nite school u go?

Hahahahahahahahahahaha!!!!!!
19/12/2012 09:40
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
midd said:
Elf, shey you go join truly ni??? Recruiting tinz* Oº°˚˚°

Yeah mahn, i wana dine with the kings.

High 5
19/12/2012 09:45

275