Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
Have any1 heard of d word IGNOR? I often apply that in things i do! |
18/12/2012 16:23 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
dat is if him no use 0 effort compiled with da basic formation. anyway, elfosky, abeg take it easy on me today ooo After everytin, na penalty una kuku end up Edited by midd 18-12-2012 16:26 |
18/12/2012 16:25 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: http://en3.strikermanager.com/partido.php?id=9819928&accion=datos What a pathetic match! You wan kill the guy with offsyd trapz!! Kilodeh !! |
18/12/2012 16:28 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Wu rememba FREAK FC!! ?? | 18/12/2012 16:29 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: After everytin, na penalty una kuku end up Edited by midd 18-12-2012 16:26 Naso i c am oh |
18/12/2012 16:29 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: elfolksy said: http://en3.strikermanager.com/partido.php?id=9819928&accion=datos What a pathetic match! You wan kill the guy with offsyd trapz!! Kilodeh !! Gaskiya, me ma sef no undstnd. |
18/12/2012 16:30 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: After everytin, na penalty una kuku end up Naso i c am oh Badt guy!!, comot the offsyd tinz and he go ground you lyk pepper |
18/12/2012 16:31 |
- Div/Gr | ||
Username
2704 msgs.
Best scorer
|
midd said: Wu rememba FREAK FC!! ?? I do, what happen??? |
18/12/2012 16:38 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: elfolksy said: midd said: After everytin, na penalty una kuku end up Naso i c am oh Badt guy!!, comot the offsyd tinz and he go ground you lyk pepper I no put anything like offside oh, my players just have high foresight. |
18/12/2012 16:39 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
This is the return leg of the encounter http://en3.strikermanager.com/partido.php?id=9819932 thur 20-12-2012 |
18/12/2012 16:42 |
- Div/Gr | ||