Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: midd said: Hav been given a spot to take ova a team in Div 1, shey make i go ? Hahahahaha!! If na ur team, u go go ? even div 3,am still contemplating,to talk much of 1...anyway i can go...just to have it in my career...div 1.i was there I swear say, u no go c draw, talkles of winnin hahahahahaha,for where..when all the players are out injured,every games will be suspended na 10-0 u go dey chop evry match haahaa,no be me na...na u Lolx!, if i fit chop 9-1, wetin u go chop i beta pass una na,if you chop 9-1,i go chop 17 - 1 hahahahahaha! Na 17-0 joor haba,u no want make i score ni |
08/12/2012 01:22 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Lolx! U bet ! what? D dream na u no knw slang yeah...slang,you cant know everything...what i know u dont,but i think that is universal...ok I bet its not a question jare. ok,what? Lyk exclamation lolx...u bet Onpoint ! i just dey |
08/12/2012 01:22 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: midd said: Hav been given a spot to take ova a team in Div 1, shey make i go ? Hahahahaha!! If na ur team, u go go ? even div 3,am still contemplating,to talk much of 1...anyway i can go...just to have it in my career...div 1.i was there I swear say, u no go c draw, talkles of winnin hahahahahaha,for where..when all the players are out injured,every games will be suspended na 10-0 u go dey chop evry match haahaa,no be me na...na u Lolx!, if i fit chop 9-1, wetin u go chop i beta pass una na,if you chop 9-1,i go chop 17 - 1 hahahahahaha! Na 17-0 joor haba,u no want make i score ni dem no go give u ni |
08/12/2012 01:24 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Hen hen,i go try sha...help them carry the biggest no..20th position Edited by Oyewale 08-12-2012 01:27 |
08/12/2012 01:26 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: Hen hen,i go try sha...help them carry the biggest no..20th position Hahaha! Seriously, dat 1 sef na achievement o |
08/12/2012 01:30 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: Hen hen,i go try sha...help them carry the biggest no..20th position Hahaha! Seriously, dat 1 sef na achievement o hahahahahahaha....indeed |
08/12/2012 01:32 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
Username
2704 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Lolx! U bet ! what? D dream na u no knw slang yeah...slang,you cant know everything...what i know u dont,but i think that is universal...ok I bet its not a question jare. ok,what? Lyk exclamation lolx...u bet lolx, village boy |
08/12/2012 05:17 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Hahahaha! | 08/12/2012 06:19 |
- Div/Gr | ||
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
ziccodinho said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Oyewale said: midd said: Lolx! U bet ! what? D dream na u no knw slang yeah...slang,you cant know everything...what i know u dont,but i think that is universal...ok I bet its not a question jare. ok,what? Lyk exclamation lolx...u bet lolx, village boy is that another slang |
08/12/2012 08:29 |
🦊3773™ - Div2/Gr1 | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Lolx! Not serious. Hahaha! | 08/12/2012 09:20 |
- Div/Gr | ||