| Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
|---|---|---|
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Next tym, u sef go ask where space dey |
06/12/2012 17:06 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Next tym, u sef go ask where space dey |
06/12/2012 17:11 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: Next tym, u sef go ask where space dey Smelli smelli |
06/12/2012 17:12 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: Next tym, u sef go ask where space dey Smelli smelli hehehehehehehehe,parkwell jor |
06/12/2012 17:18 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
No space |
06/12/2012 17:27 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: No space hahahahaha..............bush nko |
06/12/2012 18:21 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Oyewale said: midd said: No space hahahahaha..............bush nko Dem dey clear n burn bush, stil no space |
06/12/2012 18:23 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Oyewale said: midd said: No space hahahahaha..............bush nko Dem dey clear n burn bush, stil no space no need to clear na,just enter |
06/12/2012 18:27 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Na u go lead d way na ! | 06/12/2012 18:28 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Na u go lead d way na ! me low key o......you are OYO |
06/12/2012 18:31 |
| - Div/Gr | ||