Go to page 1 ... 119, 120, 121, 122, 123, 124, 125 ... 503
  Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! Date
Username
21587 msgs.
Golden Ball
elfolksy said:
Oyewale said:
midd said:
Arugbo

olodo an old man,is called baba agba or baba arugbo

no mind am, him be de tink abt dat gal wey neva say 'yes' to am

19/11/2012 17:12
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
elfolksy said:
Oyewale said:
midd said:
Arugbo

olodo an old man,is called baba agba or baba arugbo

no mind am, him be de tink abt dat gal wey neva say 'yes' to am

Lolx,U no dey 4get tinz* oo!,
Person wey don chop banana
19/11/2012 17:54
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:
elfolksy said:
Oyewale said:
midd said:
Arugbo

olodo an old man,is called baba agba or baba arugbo

no mind am, him be de tink abt dat gal wey neva say 'yes' to am

Lolx,U no dey 4get tinz* oo!,
Person wey don chop banana

apa ti jabo o jesu...........probably,the gal is an agama lizard...that nod head to everything,yes or no...nod>nod.....hahahahaha,sorry midd.......
19/11/2012 19:24
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer

abeg, no abuse my wyf o
19/11/2012 19:38
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:

abeg, no abuse my wyf o

hahahahahaha,you mean wyfey....no one is abusing her here o.......just beg her to say yes,or else
19/11/2012 19:43
  🦊3773™ - Div2/Gr1
Username
21587 msgs.
Golden Ball
midd said:

abeg, no abuse my wyf o

hahahahahaha,you mean wyfey....no one is abusing her here o.......just beg her to say yes,or else
19/11/2012 19:45
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
Told u guyz she said yes sumtym bak na!
Dats d part u get to 4get. Olodo pple
19/11/2012 19:48
  - Div/Gr
Username
92 msgs.
Rookie
midd said:

abeg, no abuse my wyf o

U go fit marry?
19/11/2012 20:13
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
No rush my brother...and dont mind midd jawe,he is still in school in neva marri o 19/11/2012 20:23

122