Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: In my other dialect, he is called 'Nwoke kara nka' Guy, na hw many dialect u cun get na |
18/11/2012 07:15 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: elfolksy said: In my other dialect, he is called 'Nwoke kara nka' Guy, na hw many dialect u cun get na I be omo naija nah |
18/11/2012 07:29 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
In ur oda oda dialect nkor, wetin dem dey call am | 18/11/2012 07:34 |
- Div/Gr | ||
3631 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: In my other dialect, he is called 'Nwoke kara nka' in my dialect, he is called "Nde" |
18/11/2012 08:21 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
I dont receive message alert from this forum again......anyway guyz u r d best | 18/11/2012 11:46 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: In ur oda oda dialect nkor, wetin dem dey call am 4 d oda oda dialect na 'dantijo' |
18/11/2012 13:14 |
- Div/Gr | ||
Username
92 msgs.
Rookie
|
elfolksy said: What do you call 'old man' in ur dialect? In my dialect, it is called 'Indonobo'. Lets here yours. Obong owo |
18/11/2012 13:19 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
elfolksy said: midd said: In ur oda oda dialect nkor, wetin dem dey call am 4 d oda oda dialect na 'dantijo' U get mouth o! U no ear foreign language atall ni ? |
18/11/2012 13:43 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
In need of 70+avg CDF. PM tinz* | 18/11/2012 13:59 |
- Div/Gr | ||
Username
2186 msgs.
Best scorer
|
midd said: U get mouth o! U no ear foreign language atall ni ? Wetin i go use foreign lang do, wen i get ova 250lang 4 ma houz wey i never lern finish.....wink..... |
18/11/2012 15:14 |
- Div/Gr | ||