Forum » Foro Liga Masters » Nigerian Managers Only!! | Date | |
---|---|---|
2748 msgs.
Best scorer
|
Na so!!, i don chop meat lyk die..! Jedi jedi don dey tackle me sef | 28/10/2012 00:08 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Lolllllll me sef | 28/10/2012 00:10 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Lolx, na orpa eyin nd jedi sure pas o | 28/10/2012 00:11 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Abi naw...... Where in niga u dey stay | 28/10/2012 00:14 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Lasgidi u? | 28/10/2012 00:17 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Ijebu | 28/10/2012 00:18 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Whch syd, na OOU i dey sch o! | 28/10/2012 00:20 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Ijebu ode city just finished 4rm unaab | 28/10/2012 00:24 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
i get 1 padi 4 dat syd. U dey go ojude oba 2marw ? | 28/10/2012 00:25 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
I neva sabi hw e go b cos i get many parol 2mrw | 28/10/2012 00:27 |
- Div/Gr | ||