Forum » Off-topic » Nigerian managers only!!! | Date | |
---|---|---|
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Wetin we go do wit dis issue of golden ball | 23/10/2012 20:13 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Dont knw o, i don even beg few pple bout it, buh dem no dey reply me o. | 23/10/2012 20:18 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Bros i don ask pple die i even created a thread for off topic all in vain e tire me sef | 23/10/2012 20:24 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Pple stingy jare, hw much b 5dolls!!! | 23/10/2012 20:27 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
I wonder o o xpcially those livin in europ one guy even tel me say e no go gve me make i no dominat d game can u imagine that... | 23/10/2012 20:32 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
dominat as in ? | 23/10/2012 20:34 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
I dnt even kno....but one of those tinz | 23/10/2012 20:37 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
I need d GB badly, to train my coaches, nd d lyks. Buh !!! | 23/10/2012 20:41 |
- Div/Gr | ||
Username
2484 msgs.
Best scorer
|
Na only? I don refresh coach page die no new coach....i wan sell school player e.t.c | 23/10/2012 20:51 |
- Div/Gr | ||
2748 msgs.
Best scorer
|
Anoda trick, if u hav money wella, u can take a risk by signing repeatedly, u neva can tell. buh u'll nid to b fast bout it, cos of hungry managers lyk u. | 23/10/2012 20:54 |
- Div/Gr | ||