Go to page 1 ... 39, 40, 41, 42, 43, 44, 45 ... 100
  Forum » Off-topic » Nigerian managers only!!! Date
81 msgs.
Rookie
midd said:
It get this girl wey i dey tost for lyk a month nao, she ŊO̶̷̩̥̊͡ gree 4 me oo, wetin make i do, abeg ?

Sheee! I bin think say u na pastor pickin ooo. Anyway sha, tell her u love her i bet u, she go fall
07/10/2012 11:04
  - Div/Gr
Username
2186 msgs.
Best scorer
Bigdaddy1 said:
Sheee! I bin think say u na pastor pickin ooo. Anyway sha, tell her u love her i bet u, she go fall


Pastor pikin no go marry?
07/10/2012 11:16
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
Na marriage him want abi dat thing....lolz 07/10/2012 12:26
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
She don gree oo, help me tank God, she go cum ♍ƴ house on wednesday 07/10/2012 13:17
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
Bigdaddy1 said:
midd said:
It get this girl wey i dey tost for lyk a month nao, she ŊO̶̷̩̥̊͡ gree 4 me oo, wetin make i do, abeg ?
Sheee! I bin think say u na pastor pickin ooo.


Pastor pikin kor, imam pikin ni L̳̿Ö̤̣̇☺ː̗̀(=)))ː̖́☺Ö̤̣̇L̳​​
07/10/2012 13:20
  - Div/Gr
2748 msgs.
Best scorer
chikaotuu said:
Na marriage him want abi dat thing....lolz

Am a faithfull partner!!
07/10/2012 13:21
  - Div/Gr
Username
21587 msgs.
Golden Ball
chikaotuu said:
Na marriage him want abi dat thing....lolz

what,chika
07/10/2012 13:25
  🦊3773™ - Div2/Gr1
2748 msgs.
Best scorer
He means the konga between there legs 07/10/2012 13:48
  - Div/Gr
17 msgs.
Cadet
the rapture would take place very soon.are u guys born again pls get born again oh.JESUS is coming 07/10/2012 13:55
  - Div/Gr
Username
2032 msgs.
Best scorer
Oyewale said:
chikaotuu said:
Na marriage him want abi dat thing....lolz

what,chika

Guess
07/10/2012 14:07
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 39, 40, 41, 42, 43, 44, 45 ... 100
42