| Forum » Off-topic » Nigerian managers only!!! | Date | |
|---|---|---|
|
2748 msgs.
Best scorer
|
ziccodinho He was present in this forum sometime back.!! |
02/10/2012 17:32 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
Yap |
02/10/2012 17:55 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Me!!!!!!!! I don't understand. Wanting as how ??? | 02/10/2012 17:59 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Double tinz* Edited by midd 02-10-2012 18:01 |
02/10/2012 18:00 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
21587 msgs.
Golden Ball
|
midd said: Me!!!!!!!! I don't understand. Wanting as how ??? i mean,absent |
02/10/2012 18:13 |
| - Div/Gr | ||
|
2748 msgs.
Best scorer
|
Yeah!, let me tell you a secret. " Dat PL dey fear me oo, badt peepz dey dat syd.i jes dey on a low key. Last season PL was easy, cos i played lesser opponents |
02/10/2012 18:32 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
233 msgs.
Substitute
|
abeg ooo, i dey new for this forum, please make una ja mi si wetin dey go on for here! | 02/10/2012 18:55 |
| - Div/Gr | ||
|
560 msgs.
MVP of the game
|
jajajaja yo escucho!! |
02/10/2012 19:00 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
233 msgs.
Substitute
|
Fonzi123 said: jajajaja yo escucho!! abeg wetin be d meaning of dat |
02/10/2012 19:04 |
| - Div/Gr | ||
|
Username
2032 msgs.
Best scorer
|
Demola and oyewale...u both owe me one | 02/10/2012 19:07 |
| - Div/Gr | ||